Dr Rabson GMW is back with a bold and powerful new single titled “Money Power Fame”, a song that speaks to ambition, success, and the pursuit of dreams. Presented by Loumo Kori and produced by Ex2Dedot, the track resonates with listeners aiming to conquer their aspirations.
The production by Ex2Dedot blends smooth melodies with engaging rhythms, creating the perfect backdrop for Dr Rabson’s message. “Money Power Fame” isn’t just a song—it’s a mantra for those hustling to turn their hard work into success.
With this release, Dr Rabson GMW proves that his music is not only entertaining but also motivational. Stream “Money Power Fame” now and let it fuel your drive for greatness.
Intro:
Hahhhhh
Luku Luku Dem Dey Look o
No Dey Take Kigbo
Chorus
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
We Dey Play Ludo
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
No Dey Take Kigbo
Ido Ido Ƴan Sa Ido Sun Sa Ido
Kome Muke
Verse 1:
You Can Look Like Me But
Can’t know how I pass through
Wettin You No Fit Do
Another Man go fit do so
Wettin My Eyes Don See E Big Pass Dala Oo
You Know Me No Dey Lie
Before You Call Me Yeye!
In So Wai Cuta Ne Menene Magani
Bana Satar Baiti Gayu Sunban Maki
Salute All My All Gs Wey Dey Give Me Ginger
Chorus :
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
We Dey Play Ludo
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
No Dey Take Kigbo
Ido Ido Ƴan Sa Ido Sun Sa Ido
Kome Muke
Verse 2:
You Know Sey I Love You
Follow Me Because You
Be The One To Hear Me
Money Me I Want O
Me Makon Su Yarda
Da Allah Ne Ya So
Ya Ganni A Haka
Inayin Wakoki
Dem Dey Talk Sey Me Don
Join Those Culties Guys O
To Get Huge Cash Money
All Those Stories Fake O
All Those No Be Real O
Chorus
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
We Dey Play Ludo
Ido Ido Yan Sa Ido Sun Sa Ido
No Dey Take Kigbo
Ido Ido Ƴan Sa Ido Sun Sa Ido
Kome Muke
Outro:
Dr Rabson Gamawa
2. Money Power Fame || DOWNLOAD
Yauwa
Rabsoooonnn Gamawa
UHmn Let’s go, Let’s GO
Hey! Everybody Is Fighting For Fame, Money, Power hahhhahah
Yahoo, Money No Be Money, Wey Me I dey want
Legit Money, Makes You Holy, That’s How God Dey Plan
I Love My Song, The Way It is, Copy If You Can
All Those People, Wey Dey Laugh Me, Dey Turn To My Fans
From The Day , Dey Hear About This My Tone….
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
In Baiwa CE Dauki NABAKA Money Power Fame
In Ilimine Dauki NABAKA Money Power Fame
Inma Kudi Ne Dauki NABAKA Money Power Fame
Money Money Money Money MONEY POWER FAME
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Before She Dey Do Me Nyanga, Now Her Eyes Dey Bold
She Dey Doubt Sey Weda Na Me Buy My Mamma Gold
She Be You No Sabi To Give I say Make You Hold
Munafuka She Forget When My First EP Sold
From The Day She First To Hear About This My Tone,
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
In Baiwa CE Dauki NABAKA Money Power Fame
In Ilimine Dauki NABAKA Money Power Fame
Inma Kudi Ne Dauki NABAKA Money Power Fame
Money Money Money Money MONEY POWER FAME
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
Money Power Fame
E No means Sey You Don Make Am Me I No Go Make
I dey Take My Time, To Write Down All My Lyrics Check
Dem Dey Cross Check am To Know Weda It’s Fake
Shey be You No Sabi To Give I say Make You Take
I Want To Know If You Can Pay For My Birthday Cake
From The Day You First To Know About This My Tone Tone Tone, Tone, Tone, Tone,
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
Tone Tone, Tone, Tone
LORD I THANK YOU HHHHHHH
FOR MAKING ME TO BE COME POWERFUL FAMOUS AND I GOT MONEY.
Hahhhh
Dr Rabson Gamawa Neyyy
Jijjiga Jijjiga Jijjiga
Move Body Shake For Me My Baby
Do Like Sey Your Own Big Pass Dem
Wine For me This Your Baka O
Nace, Makaho Be Tuka Motor
Bani Inci in Rakaki Ba Kome
Shhh shhhhs shhhhhh mana
Wanga Abinci Akoi Yaji
Kinsani Kuka Don Dadi
Kin Bani Shauki Da Nishadi
Make money First
Then before Efixy
I Salute my boss Don Jazzy
You Know Sey Harkan nan Ba Sauki
More Money More Money More Fame o
you No Sey u no get Money no dey Come My Party
Say Say Say Say
Party Jam O Everybody Dance
No Be Lie o Muji Dadi
Shey Na You Get This Party
Show Them How To Shake The Body
Make u Shake Am Well O
Zami Rawa Har Gobe
Party Jam O Everybody Dance
No Be Lie o Muji Dadi
Shey Na You Get This Party
Show Them How To Shake The Body
DECALE O Decoupe
Zamiyi Rawa Har Gobe
Jijjiga Jijjiga Jijjiga
Jijjiga Jijjiga Jijjiga
Jijjiga Jijjiga Jijjiga
Jijjiga Jijjiga Jijjiga Jigida
Yawwa
Rabson
Gamawa Ne
So miye SONKe
So me SONKe
So me son kaahhh
Ko wane neyyy
So me SONKA Koda yaushe I feel like a fall in love with you my baby girl kizo Muje Nace
Ohhhh Ohhhhh Ohhhhh,
Ohhhhh, Ohhhhh, Hhhhhmmnn
Oh My Baby kina Ina ?
Ina kike banganki ba
Na nemeki ban jiki ba
Oh My Bebe Kina Ina?
Ohhhh Ohhhhh Ohhhhh,
Ohhhhh, Ohhhhh, Ohhhhh
So me SONKA Ko wane ne So me son ki
Ko Da Ni ne
So Me Sonki Koda Ni ne
So me Sonki,So me Sonki,So me sonki
So me Sonki,So me Sonki,So me sonki
So me Sonki
So me Sonka Ko wanene
So me Sonki, Koda Ni ne
So Da Dama inka fada Tarkon Shi so se Kaji Kamar Bakai bane komai Dake gareka ma Duk ya sauya
Babban zance Mesa a zauce Nayo Dace
Na Tantance Babe ba wata chik, In Ba Ke Ba
Ohhhh Ohhhhh Ohhhhh,
Ohhhhh, Ohhhhh, Ohhhhh
Oh My Baby kina Ina ?
Ina kike banganki ba
Na nemeki ban jiki ba
Oh My Bebe Kina Ina?
Ohhhh Ohhhhh Ohhhhh,
Ohhhhh, Ohhhhh, Ohhhhh
Oh My Baby kina Ina ?
Ina kike banganki ba
Na nemeki ban jiki ba
Oh My Bebe Kina Ina?
Ohhhh Ohhhhh Ohhhhh,
Ohhhhh, Ohhhhh, Ohhhhh
So me SONKA Ko wane ne So me son ki
Ko Da Ni ne
So Me Sonki Koda Ni ne
So me Sonki,So me Sonki,So me sonki
So me Sonki,So me Sonki,So me sonki
So me Sonki
So me Sonka Ko wanene
So me Sonki, Koda Ni ne
DR RABSON GAMAWA